![]() |
Veteran musician, Charlyboy |
He said that the country’s image has been in ruin since the time of Mongo Park, adding that government officials at different levels in the country are also thieves.
He also noted that Nigerian leader, President Muhammadu Buhari, was yet to produce his WAEC certificate, yet people are talking of image.
“Na today? So come o, the beating of Ekweremadu nko? E don turn say na Igbo people dey spoil Nigerian good image? Which kind image be dat! God punish idiots! Wadume the kidnapper nko? Wey even contest for election, it was all over social media.
“What is that? If you no sabi thief, can you be in PDP, APC or CNN? So forget it. No be only thief people government dey encourage?
“Nonsense! Yeye ruling. Police officer weybdey kill people, no b him dem dey promote with high ranking? Image nko, image ni! How about the drug peddlers, the ones we dey For Ogun State.
“The one we be national party leader. Make I hear word o! Na for my mouth una wan hear say most of the Senators wey dey National Assembly na scams, tauts, agberos, criminals! Now na Igbo, na dem dey spoil Nigeria’s image wey don dey inside potopoto since Mongo Park. Listen, make I no hear that nonsense again o before I provoke!.